Wednesday 18 March 2015

CLEANER WEY RETURN N12M GO COLLECT N7,200 SALARY INCREASE

Josephine ugwu na the cleaner wey return N12M wey one passenger leave for inside hin bag. Dem don increase her salary as dem add N7,200 to her salary wey be N7,800 before.
Mrs ugwu wey dey work for P atoviliki cleaning services wey be contractor for Muritala Airport, Lagos.
The woman wey get OND for Our Saviour Institute of Science, Agriculture and Technology, Enugu don dey enjoy 15,000 now,
Many people dey talk say she suppose carry the money go, but Ugwu talk say she do am beacause of her good mind.
But Nawa oo dem suppose give am money wey plenty pass this one na.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.