Wednesday 18 March 2015

ACTOR VIN DIESEL AND HIN GIRLFRIEND DON BORN DEM 3RD PIKIN

Fast & Furious actor Vin Diesel and hin girlfriend Paloma Jimenez don born dem 3rd pikin together.
Vin go online to show the photo of hin new born pikin hand as she dey yawn.
Diesel and Jimenez don born two pikin before Vincent and Hania.
Congratolovia to them!!!



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.