Wednesday 18 March 2015

MY HUSBAND NA THE MESSIAH- PATIENCE JONATHAN



Mama peace don turn to Prophetess now Oo.She talk say PDP na the Messiah and her husband Goodluck Jonathan na the Messiah.
She tell women say if APC tell dem.say make then vote for them, make dem mama tell them say Make dem no hear them.She talk say God don open her eyes and Her husband na naija Messiah.She talk say make we no go back to expired drug say If person don old make hin let young people try.



E-more


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.