Tuesday 10 March 2015

FAYOSE TALK SAY MAKE BUHARI NO CONTEST AGAIN

Ekiti state Governor Ayodele Fayose talk say make APC candidate for presido Maj.General Buhari,come down, make hin no contest again.
Fayose talk say Buhari and APC dey deceive naija people. Hin talk say all the pictures wey dem dey put na "Photoshop"and no be so Buhari dey.
Hin talk say Buhari old like hin grand mama.
Hin talk say wey talk say him be pastor,use picture from Reinhard Bonke crusade come lie say na APC rally for Kaduna.Dem come lie say Buhari go chibok and go London see Tony Blair.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.