Tuesday 10 March 2015

BUHARI FIT SPEND PASS ONE TERM IF HIN ENTER--APC

APC don talk say na lie say Buhari say dem candidate for pre
sido go spend only one term for hin enter after the election for March 28.
Dem talk say the rumour say Buhari go spend only one term for office if hin enter, na PDP handwork.
Dem talk say na lie say Buhari go comot after one term,so that dem Vice-presido Yemi Osinbajo co carry power give Bola tinubu na another PDP handwork.
APC talk say make PDP stop to dey talk bad thing about dem candidates.
APC talk this thing through dem National Publicity Secretary Lai Mohammed.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.