Saturday 14 February 2015

SKALES CARRY HIN GIRLFRIEND COMOT

baseline record artist Skales comot with hin girlfriend as den go celebrate
Valentine together. Skales get show today so hin carry am comot yesterday. #lwkmd see how Skales dey smile.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.