Monday 16 February 2015

SHEY PHYNO AND YEMI ALADE DEY DATE?

Many people don dey talk say Phyno and Yemi Alade dey date each other. This tori comot after den hack Yemi Alade account come open the love message wey the two of dem send themselves. The two of them na hin sing Taking Over and den close wella for the video.Den fit date because den too sef dey speak Igbo.Shey you think say den dey date?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.