Monday 16 February 2015

FLAVOUR DEY KISS ANOTHER WOMAN AND NO BE CHIDINMA

Flavour dey enjoy nowadays ooo.After rumours comot say hin dey date Chidinma after the two of them kiss for Ololufe Video,Flavour don use style tell everybody say no be true as hin Kiss hin Pikin mama and hin girlfriend Sandra.Sandra wey be the  mama of hin daughter, Sandra.
So no flavour and Chidinma love ooo.Na just rumour, Flavour dey enjoy sha.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.