Saturday 7 February 2015

PRESIDENT JONATHAN GO REDEMPTION CAMP YESTERDAY

Yesterday Friday,President Goodluck Ebele Jonathan go Redemption camp wey be the headquarter of RCCG.Pastor E.A Adeboye pray for am and most of the prayer go dey about the election wey dey come.Many politicians dey come see Pastor Adeboye even Muslims like Babatunde raji Fashola.#lwkmd see how humble Jonah dey.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.