Saturday 7 February 2015

MR IBU DON BUY NEW BMW X6 2014

Popular Comedian John Okafor A.K.A Mr IBU don buy new car.Congrats to Mr IBU wey make enough money last year as hin be merrybet and glo ambassador.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.