Thursday 19 February 2015

I NO FIT GUARANTEE ELECTION FOR MARCH 28--PROF.JEGA

Inec chairman Prof.Attahiru Jegi tell Senate say hin no fit guarantee say election go happen for March 28 and April 11 because some things no dey for Inec hand.
Since Inec announce the new dates den never guarantee say the election go happen and na the sane thing Jega talk as hin dey follow Senate talk because Inec no get the power to assure naija people of beta election.Hin talk say we no go use electronic voting as APC dey talk say make dem use because naija law no support am.Inec dey go all the States to confirm how den dey ready for the election.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.