Saturday 14 February 2015

BREAKING NEWS: ACTOR IK OGBONNA GIRLFRIEND DON CARRY BELLE

Actor Ik Ogbonna and hin Colombian girlfriend go soon become papa and mama.I go don blog am since but I gats confam.
Sonia Moralez don already dey 6 months pregnant and go born this may. Congratolovia to them.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.