Tuesday 3 February 2015

AKA DON REACH NAIJA AFTER VISA WAHALA + SEE PHOTO WITH ICEPRINCE

After the visa wahala,wey affect hin show for Naija and Ghana,South Africa AKA don finally reach naija.,Iceprince pose for this picture with am,as hin come naija.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.