Tuesday 3 February 2015

I GO VOTE FOR JONATHAN---RITA DOMINIC

Rita Dominic don talk say she go vote for Dr.Goodluck Ebele Jonathan.She talk say she don follow the 2015 election and she don see say we comot talk. She beg her fans say make den no cause wahala after and before this election.She release wan video wey she talk she want everybody know say she dey vote for GEJ and talk some of the tins wey hin don do,shey Jonathan don pay am or she just dey do am for free I no know. Na Mildred Okwo direct the video.I no fit drop the video for the public for some reasons.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.