Tuesday 3 February 2015

NO COMPARE ME AND ICEPRINCE

M.I don reply Noble igwe wey dey try compare am with Iceprince.Iceprince wey don reply say M.I na hin oga and brother so make den compare them.Now M.I don reply say iceprince too na hin brother and hin no go like make anybody cause any wahala as the person they compare them.see wetin hin talk

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.