Saturday 31 January 2015

D'BANJ DEY CELEBRATE 10 FOR INDUSTRY TODAY

Koko Master D'banj dey celebrate hin ten years for music industry today.The party go get many superstars and especially popular American model Amber rose go dey there with Babyfresh.D'banj don do a lot of things for we industry. I use today salute am.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.