Saturday 31 January 2015

SEE AS BUHARI DAUGHTER YAB PATIENCE JONATHAN

I think say this no make sense and e dey very childish. Buhari daughter zahra go twitter dey yab patience Jonathan.She talk say PDP hack her account and now she don change her handle to @zahra_Buhari.see the tweets

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.