Friday 30 January 2015

RAPPER EVA ALORDIAH DON TURN BLOGGER

Eva get many talents and the one wey she just add now na blogging. She tweet about her new blog wey na Eva afterdark.She don join blogging market.#lwkmd say music no pay again ni? Anyhow e dey good as she dey blog about love and relationship and Make-up sef.E be like say no be her first time.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.