Sunday 30 November 2014

DAVIDO AND DON JAZZY TALK ABOUT #CHANNEL O AWARD

Davido wey na im carry the highest nomination for the channel O award.In go twitter come talk say in dey happy in con tell Olamide and tiwa Savage congratolovia.Don dorobucci con talk say to am ooo na Davido get the award ooo.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.