Sunday 30 November 2014

BIG BROTHER AFRICA EX HOUSEMATES ELIKEM AND POKELLO DEY FIGHT FOR TWITTER+ DEN DON BREAK UP OOO (SEE THE TWEETS)

After we tell una say Elikem and Pokello don dey engaged yesterday for twitter things come change.Pokello go twitter dey complain about one woman wey dey spoil her relationship with Elikem. The woman name Gloria Lamptet wey be the former wife of Ghana footballer Nii lamptey.see the tweets after the cut.
see how in explain am




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.