Thursday 27 November 2014

THANK GOD!!! POLICE RESCUE MISS NIGERIA INT'L 2014 SA'ADAT BIBIRE FROM KIDNAPPERS.


Around two weeks ago i dey find my friend Sa'adat Bibire who be the current miss Nigeria int'l i know no say na kidnappers kidnap am. This Kidnappers pretend say dem be Aliko Dangote. Den invite am come Delta state say den wan make am Dangote Brand Ambassador.


The  lagos state Police Command na im rescue am from kidnappers dem. The Kidnappers wey be student for Delta State Polythecnic carry am go for bush insidefor Ozoro town for Isoko Local Government, delta. Den con ask in family to pay N20m for one Malaysian account. One of dem talk say na money na im make am come join that kind business. Miss Nigeria Int'l na the handwork of Brenfance and Crusaders limited.Sa'adat na Lady Soft Ambassador.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.