Thursday 27 November 2014

NAWA OOO!!! SNAKE COMOT MONEY FOR ATM FOR ZIMBABWE

Nawa ooo !! wetin we no go see. Snake comot money for ATM for Barclays Bank for Angwa Street, Zimbabwe. People cover the motor to see the owner and the snake, some other people dey look dey take photo of the snake.When den attack the driver say wetin happen, in talk say in no know.

see as people gather.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.