Saturday 22 November 2014

SHEY UNA KNOW SAY RUSSIA PRESIDO NA BLACKBELTER + LOOK PHOTOS



How many of una know say russian presido na blackbelter an in just collect in 8th degree from one kind style of Karate. d man good for martial arts ooo. in get in 9th degree from takweando sef.see another photo and more gist
American presido bin dey do Takeando from 2001-1004 but na just blue belter. she our presido Jonah fit do am.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.