Saturday 22 November 2014

LATAEST GIST- DEN DON CANCEL QUEEN LATIFAH SHOW

Den don cancel The Queen Latifah show yesterday. d producers of the show don stop d show. den dey talk say d people wey dey watch d show no plenty. dis na one of the shows wey den don stop this year. Queen latifah write message to her staff for Facebook dey thank dem. she con talk say d tin wey dey important pass na say she try. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.