Friday 28 November 2014

ONE MAN FALL FROM TRAIN THIS MORNING

 One man just fall from one train wey dey move for ju Ishaga, Agege area for Lagos.E be like say the man don break in leg and in head dey comot blood. The man dey hang on top the train.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.