Friday 28 November 2014

E BE LIKE SAY KIM KARDASHIAN SISTER KYLIE JENNER DON CARRY BELLE FOR TYGA--MTO

Dis Media take out people no go kill person den don use picture form tori ooo. The latest one na say 17yr old. Kylie Jenner don carry belle.Den talk say Tyga don confam am say den dey dey date and she don carry belle.
She go see wetin oyibo people dey call Obstetrician.  na d same one wey Born North.See the photo of ams as she go see the doctor.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.