Monday, 17 November 2014

DEN DON COMOT EKITI HOUSE OF ASSEMBLY SPEAKER

After in filling station burn some weeks wey just pass, speaker of Ekiti House of Assembly, Adewale Omirin don comot, after d other members impeach am.
7 PDP people siddon this morning wen in no dey around, impeach am come put another person.Nawa ooo i go give una more tori later.

2 comments:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.