Tuesday, 28 April 2015

BOKO HARAM BOMB RADIO STATION FOR KOGI

Wetin many people suspect as Boko Haram don kill 4 people for Okene, Kogi State.
This na after dem bomb radio station (TAO FM)  for Kogi around 8pm yesterday. Nobody know wetin make dem bomb the station but police don yarn say dem go find the people wey do am.
more tori later.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.