Sunday, 12 April 2015

SOUNDCITY VJ MOET DON DENY SAY SHE DEY ENGAGED

Soundcity VJ Moet Abebe for Sunday Vanguard don deny say she dey engaged and the ring wey she put for instagram na her engagement ring.
Sunday Vanguard ask am whether she get any man for her life and she talk No.She come describe the kind man wey she like.

     "Person wey dey work hard.I no wan date anybody for industry. I
no dey judge people wey dey do
am.The kind relationship na the  one wey go carry us go marriage.                        I need person wey dey committed and get focus.I no really care about
how hin fine and how hin fine     check na wetin you fit do for me and my pikin dem future.I want person wey dey make hin money and dey responsible"


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.