una know say I like gist wella.People talk say na Olamide Badoo na him get the Rainoil filling station for Ladilak bus-stop for Bariga.
People wey near Badoo talk him mama teach am how to invest him money wisely.
Well,at least our musicians don dey use dem brain.
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.