Saturday 8 August 2015

RONALDO AND HIN GIRLFRIEND SHW DEM LOVE FOR BEACH


Brazilian legend,Ronaldo De Lima and hin girlfriend Celina Locks dey Vacation together and the two of dem no fit to stop to touch each other. Ronaldo wey dey always get problem with hin weight dey kiss hin young girlfriend even though the camera men dey there. Look more pictures after the break.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.