Thursday 16 July 2015

WETIN WE GO DO, KISS DANIEL YARN ABOUT THIS GAY MARRIAGE

Woju singer, Kiss Daniel wey hin papa just die some months ago don yarn about this gay marriage wey dem don approve for all the states for U. S.
 ' I no support am because I be christian, in fact no African religion support am but wetin we go do, dem don legalise for America but here na Africa.'- Hin yarn.
Kiss Daniel wey just announce say the winner of hin Woju Instagram na Fifunmi and no be Byno as many people think.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.