Thursday 9 July 2015

TOYIN LAWANI SHOW PICTURE OF HER PINK CAR AND HER BOUTIQUE

The oga of Tiannah styling, wey don dey popular since she start to work with many Naija celebs don paint her Infinity Jeep pink. Today, she post the picture of the Jeep for front of her office for inside cloth wey match the Car.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.