Wednesday 15 July 2015

TIMAYA DON BECOME PAPA AGAIN (LOOK PICTURE)

Egberi Papa 1, Timaya don welcome hin new pikin wey hin long time partner give birth to today. Timaya use instagram tell the world about hin new daughter.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.