Wednesday 15 July 2015

OVIATION MAGAZINE OGA DELE MOMODU VISIT PRESIDO BUJARI TODAY

The former candidate for Presido for 2011 under National Conscience Party(NCP) visit Presido Buari today for the Aso rock villa. Chief Dele Momodu support the Buhari campaign for the last election and I dey sure say the government go reward am.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.