Friday 3 July 2015

SO FOOTBALLER BACARY SAGNA GET THIS KIND SEXY WIFE


 The France footballer and wife Ludivine Kadiri dey Portugal for this summer vacation and i just dey wonder whther na the money or Sagna fame, make am fall in love. But Sagna, why you go wear cap for beach? look more photo after the page break.






No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.