Friday 3 July 2015

DUNCAN MIGHTY AND HIN FIANCEE GO DO DEM WEDDING ON THE 25TH

The port Harcourt first son and hin fiancee wey hin propose to for the end of last year, Vivien don announce say dem marriage na this month. The wedding go happen for port Harcourt for the 25th of this month.
Congratolovia to dem!!

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.