Sunday 5 July 2015

SEE THE NEW 'AGEGE BREAD' SHOP FOR LONDON!!

This picture don dey cause Wahala for internet today. Some people talk say no be our own agege bread be that, say na just the same name. Me, I feel say e fit be our own as many Naija people don dey full london, person fit dey sell am for dem.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.