Sunday 5 July 2015

PHOTO OF VP YEMI OSINBAJO AS HIN DEY PREACH FOR RCCG FOR ABUJA

 Naija Vice presido 'Prof. Yemi Osinbajo preach today July 5th,2015 for RCCG Jesus house for Silverbird Abuja. Look another photo after the cut.


picture from sesco Photography.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.