Wednesday 22 July 2015

RAPPER PHYNO DON BUY CUSTOMISED CAR, LOOK PICTURE


The tins wey fans go do to show say dem love this musician well, this customised Keke Napep bin dey for road and from wetin I hear everybody call th owner Phyno Fino too.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.