Sunday 26 July 2015

RADIO PRESENTER FREEZE AND BASKETMOUTH DEY BEEF EACH OTHER? SEE PROOF




I don dey hear gist say the two of dem dey beef each other and e be like say Freeze just confam am. Freeze post this picture for IG when Basketmouth present am the award for Best Radio/ TV personality for NEA awards and after come write Psalm 23 vs  5. Incase you wetin be that verse of the bible, look am after the cut.


 ''Thou preparest a table before me in the presence of mine enemies: thou anointest my head with oil; my cup runneth over.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.