Friday 3 July 2015

POPULAR COMEDIA AY DON SIGN NEW ENDORSEMENT WITH GLO FOR N30M

 ' 30 days in Atlanta' producer and actor. Ayo makun wey many people know as AY don sign new endorsement contract as hin don join the celebs dem wey sign for  Mike Adenuga,Globacom. The rumour na say the deal na N30M even though i never fit confirm the tori about the amount. The happy comedian go social media to announce to hin fans. Congratolvia to am!!



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.