Friday 3 July 2015

PHOTO: HON. DESMOND ELLIOT GO TO GYM TO CONTROL HIN POT BELLE

 The honourable wey dey represent Surulere constituency don already don join the politician life as hin belle don already dey come out. The actor and director wey win the last election under APC  go gym to see how hin fit keep hin fine boy swagg. Look another photo after the break.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.