Sunday 19 July 2015

PHOTO: D'BANJ AND GIRLFRIEND BONANG MATHEBA FOR MAMA RED CARPET TOGETHER, PICTURE OF THE KISS TOO


 Drag your property Bangalee! the two of dem waka the red carpet for yesterday MAMA awards for Durban, South africa to confam say dem dey date and before d'banj collect hin award D'banj collect kiss from am. D'banj wey win the Evolution award dey together with Bonang and e be like say the two of dem dey think of marriage.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.