Wednesday 22 July 2015

NAIJA POLICE FORCE DON FIND WHERE DEM DEY KEEP BOMBS FOR YOBE STATE


Naija police force don see where dem dey keep bombs Yobe state, dem call the bombs High Caliber bombs and IEDS and Police believe say na there the bombs wey dem use for some of the Suicide bomb attacks bin dey.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.