Friday 3 July 2015

LOOK THE HEAVY MACHINES WEY THE NAIJA NAVY DEY USE DEY FIGHT FOR SEA

 The Naija Navy don release new pictures of how dem dey protect our water-side and high sea for Niaja, dem even put one picture of how dem take arrest one oyinbo man wey no follow the law wey dey control we border. look more photo after the break.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.