Friday 3 July 2015

ACTRESS MERCY AIGBE LOOK PREGNANT FOR THIS PICTURE?

I no see any pregnancy belle here, but my source talk say hin fit swear withe hin life say Mercy dey belle. The picture na from one yoruba movie location with Saheed Balogun. We go dey watch mercy to see any other sign.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.