Thursday 16 July 2015

JOURNALIST TOLU OGUNLESI DON BECOME PRESIDO BUHARI NEW APRECIAL ADVISER


TOLU ogunlesi wey be my padi for Twitter and Popular Journalist wey dey write for Naija newspapers go be the new special Adviser to Presido Buhari for New Media. Hin go take over from the last one Reno Omokri and the government go soon do the official announcement.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.