Thursday 16 July 2015

HMMMM. .FLAVOUR DEY CHEAT ON HIN BABY MAMA WITH CHIDINMA?

 The two of dem dey together throughout the flight to Durban for the Mtv Africa Music Awards(MAMA) and I no go lie something dey go on between two of dem. Flavour please forget that one, you and Chidinma dey fine together. Look another picture after the break.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.