Monday 20 July 2015

I GO APPOINT MINISTERS FOR SEPTEMBER---- PRESIDO BUHARI


Presido Buhari yarn for the letter wey hin send to the Washington post say by September hin go make sure say hin appoint all hin ministers. The Presido wey dey America write to dem as part of hin trip for America. Hin yarn say hin go make sure say hin continue to fight Boko Haram and to do that one and to move Naija go front hin need ministers. So by September wey go get ministers.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.